Corpers Now Go Dey Receive N33,000 As Allowance – NYSC DG Ibrahim Shuaibu

Shuaibu Ibrahim, wey bi the director-general of the National Youth Service Corps (NYSC) don yarn say dem don increase the monthly allowance of corp members to N33,000.

The NYSC oga yarn dis tori for working visit to the NYSC secretariat in Bauchi.

Leave a Reply