Simi Na Betta Pikin – Adekunle Gold Mama Don Yarn

Hmm dis Simi and Adekunle Gold sef.

For this weekend for her debut album concert, her mama and Adekunle gold mama dey for attendance.

HipTV come go meet Adekunle Gold mama for the event to ask about her son relationship with Simi .

Make una watch wetin she yarn

Leave a Reply