I No Reject Any Apartment O! Na Play I Dey Play- Super Eagles coach, Gernot Rohr

Una remember the tori we carry yesterday say  Super Eagles’ technical adviser, Gernot Rohr, reject one three-bedroom apartment wey NFF dem give am for Jabi, Abuja.
Read Am For Here


Hmmm!!!
The coach don react to the tori say im no like as people dey misquote am,say im no reject any apartment.
Say the people im talk to, im jus dey take am play say im fit lost inside the house wen im start to dey live there, but im no reject am.

Leave a Reply