Naija People Bi Hypocrites,Una Condemn Me Untop Say I Wear T-shirt But Una Dey Hail Mark Zuckerberg-Fayose

Ayo Fayose, wey bi Ekiti state governor, dey para for Naija people untop say dem condemn am say im dey wear T-Shirt to the state House of Assembly for December last year but

 Naija fit praise Mark Zuckerberg, wey bi Facebook founder, wey enter Lagos last week and im wear T-Shirt and jeans.

Leave a Reply