EFCC Don Declare Say Dem Dey Find Before-before Katsina State governor, Ibrahim Shema.

EFCC agency dem don declare say dem dey find the Before-before Katsina state governor untop criminal conspiracy, inflation of contracts, abuse of office,

 diversion of funds and say im embezzle plenty-plenty money wey don enter  billions of naira.

Leave a Reply