Arik Air Don Resume Work Again

Arik Air, announce the tori for statement today , Wednesday September 14, 2016 to dem customers

say make dem no listen to the tori wey dey waka about say the airline no fit to the debt wey dem owe aviation fuel marketers

Leave a Reply