I Wan Make Wiz Khalifa Give Me More Pikin-Amber Rose

Amber Rose wey she and her ex husband Wiz Khalifa jus jolificate say dem don divorce yarn say she still dey hope say one day get dem go still come  back together and born more pikin for am.

She yarn dis tori for Friday say:

‘He bi the love of my life, ‘Maybe for future we go come back together and born more pikins.
I Kukuma dey yarn am all the time, say make him please just give me im sperm, na wetin I want, but im go say “No.”
 ‘We bi best friends’

Leave a Reply