The Love Wey I Get For You Pass Food – Tonto Dikeh

Today August 29th na Naija Ogbonge popular jingo Actress Tonto Dikeh and im husband, Oladunni Olakunle Churchill, 1st year anniversary.

Naso Tonto Dikeh-Churchill take im Instagram to write commentary as she dey happy.

Leave a Reply