TY Bello Don Go Back To Dey Do Music As She Don Release New Single

Ogbonge popular jingo Singer and Photographer Toyin Sokefun-Bello, wey everybodi sabi am as TY Bello, don com back to do music.

She don release  new single wey she title Land Of Promise (It is well).

Leave a Reply