Singer Timi Dakolo don dare pastor, Biodun Fatoyinbo, say make im sue him and his wife, Busola, if her tori about the rape matta na lie.
Timi yarn dis tori for im Instastories
Singer Timi Dakolo don dare pastor, Biodun Fatoyinbo, say make im sue him and his wife, Busola, if her tori about the rape matta na lie.
Timi yarn dis tori for im Instastories
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.