Make Una Leave Mi Abeg, I Go Slim Down When The Time Reach-Tonto Dikeh

Amebo people dem for social media, dey complain say Tonto Dikeh don dey become orobo, make she do softly and reduce am.

Tonto Dikeh-Churchill com yarn dem say,  breastfeeding na koko for now,  say no bi figure 8 dey her mind, so make una leave am,  say when the time reach she go reduce.

Leave a Reply