All Of Una Wey Dey Work For Bank, Make Una Declare Una Assets- CBN

The Central Bank of Nigeria, CBN, don yarn all bankers wey dey for the 19 deposit banks for the country to declare dem assets sharp-sharp.

 

Leave a Reply