Una Bi Fake!!! Donald Trump Fire CNN Reporter

This na wetin happen to oga Trump for press conference today.


The president elect of US scater ground with one CNN reporter as im refuse to answer the question wey the reporter dey ask am.
Im no stop dre o,  im come dey call CNN terrible and fake.

Make una watch video 

Leave a Reply