I No Get Am For Mind To Disgrace Anybody, I Just Wan Recover The Money Wey Una Don Steal- Buhari

For speech wey oga Presido, Muhammadu Buhari yarn yesterday July 13th, as im dey commission some projects for Zamfara state,

im yarn say e no get am for mind to disgrace anybodi for this im administration, say, but im jus wan recover all of the money wey some people don steal as im wan gather everything together and use am for the public.

Leave a Reply