Oil Price Wey Crash Don Make Naija Poor Like Church Rat – Buhari

Oga Presido, Buhari don yarn say the oil price wey don go down for the international market don make Naija poor like church rat.


Im yarn this for Abuja today for meeting with executive director of the United Nations Population Fund (UNFPA) and under secretary-general of the United Nations, Babatunde Osotimehin.

Leave a Reply