Time Don Reach For Una To Increase Minimum Wage-Ben Murray-Bruce

Ben Bruce don yarn for im social media say time don reach make dem wey dey power sit to increase minimum wage as one bag of rice don cost more than minimum wage.

Leave a Reply