D’banj Don Use Im Mouth Yarn Say Im Don Marry

Una remember say people dey carry tori about the Ogbonge popular jingo musician Koko Master, D’banj  say im don do coded wedding for registery with one American, sisi wey also get Naija, with South African background.


As now, one video of him don show as he dey yarn say im don do coded wedding because im no want wedding wey everybodi go dey shout say Banga Lee don marry,  na why im do undercover corp.

Click To Watch Video

One Response

Leave a Reply