DJ Cuppy Don Pray To God For Husband

Popular Naija DJ, wey Oyinbo dey call Disk Jockey, Florence Otedola wey una sabi am DJ Cuppy, don pray to baba God for her heart desire.

The billionaire daughter share photo of herself as she dey pray for church service wey dem do to mark the 90th birthday of her grandmother.

During the prayer, she asked God to give her husband.
Make Una read wetin im yarn
“Me praying to God for a husband,” she captioned the photo.

post

Leave a Reply