OAP, Gbemi Don Do Im Wedding Today

Gbemi Olateru Olagbegi, wey bi Naija  broadcaster, On Air Radio Personality for  Beat 99.9 FM wey dey Lagos, don marry im hearthrob, Femisoro Ajayi, wey bi manager of popular jingo rapper, Falz the Bahd Guy.

Leave a Reply