Anybody Wey No Go Let Me Do My Work As I Wan Fight Corruption Go Suffer- Buhari

Oga Presido Buhari don yarn say anybodi wey go disturb am and him government make dem no fight corruption go suffer.

He yarn dis tori for president villa, yesterday July 4th, as im dey with physically challenged, people dem, taxi drivers, olokadaa and artisans dem.

Leave a Reply