Ciara And Russell Wilson Don Become Husband And Wife !

NFL player Russell Wilson and popular jingo singer Ciara don become husband and wife.


Dem do their wedding for Peckforton Castle wey dey Liverpool, for England and many of dem friends and family, like Jennifer Hudson and Kelly Rowland dey the wedding.

Leave a Reply