Rat No Fit Chop Una Money, E Dey Safe For Skye Bank – CBN

The Group Managing Director/Chief Executive Officer wey dem just appoint for Skye Bank Plc, Mr. TokunboAbiru,do yarn say Central Bank of Nigeria’s (CBN) dey yarn true tori.

wen dem talk say Skye Bank body dey Kakaraka and customer money wey dey the bank dey save, say make dem relax as rat no fit chop their money.

Leave a Reply