D’banj Yarn Say Im Love South Africa… Una Wan Know Why?

Popular jingo musician D’banj for im Instagram, share photo of some sisi.
Him comentry for the photo say im Love South Africa.

Abeg which man no go like South Africa too after many many asset wey dem don display. Lol… 

Leave a Reply