Dem Don Kidnap One Ondo State Traditional Ruler

Dem don kidnap the Laragunsin of Iyasan community, Oba Abiodun Oyewumi, the traditional ruler for Irele local government area wey dey Ondo state.

Na the Police Public Relation Officer (PPRO), Mr Femi Joseph confirm this tori.
Him com say dem don dey do investigation to know how the thing take happen and where dem carry the oba go so that dem fit go rescue am.

Leave a Reply