You Never Do Any Good Thing For Your Choir Members Dem Wey Fit Beat Wetin Davido Don For Lati- Yomi Black Yabbis Mike Bamiloye

Yomi Black don yabbis Pastor, Mike Bamiloye, untop his Instagram post wey im ask Music stars and actors dem wey begin their career for inside the church say make dem return to the House of God.

 

The actor and filmmaker Yomi Black  for im own post too on Instagram, say nothing wey Bamiloye don ever done for his choir members wey fit beat wetin Davido don do for his personal assistant, Lati.

Make Una read wetin im yarn .

Leave a Reply