Abeg! Na Love Bi Dis? 71 Year Old Madam Marry 17 Year Old Bobo

One 71-year-old madam , Almeda Errell, don marry to one 17-year-old boi, Gary Hardwick, just three weeks after she met the boy for burial of her 49 year old son.

Tori yarn say, after dem don do lovey lovey for three-week , the  woman wey bi pensioner and the  boy come decide to marry.

The boi Gary com yarn say
“na wonderment, as the tin pass im wildest dreams,”. “Almeda na the woman of im dream”

Almeda too com yarn say
“she never see person wey totori her like this before” “she no dey look for young bobo but as Gary just show face, she just know straight, say na im bi the one” 

Leave a Reply