Musiliu Obanikoro Dey Advice Femi Fani Kayode Make Im Go Do Medical Check Up

Naija Former Minister for State for Defence, wey also bi Minister of State Foreign Affairs, Musiliu Obanikoro,

 dey welcome Femi Fani Kayode wey dem just release from where dem keep am for detention and dey advise am make im go do medical check up as dem fit don poison am.

Leave a Reply