Make I Yarn Una As E Take Bi For Iyanya Record Label Matta – Ubi Franklin

This morning, Iyanya don yarn us say im and Ubi no get Kata-Kata. Read Am Here

Ubi Franklin too don take im Instagram yarn say im and Iyanya dey gallant,and na true say Iyanya dey start im own label but no bi because dem fight na why Iyanya wan comot. 

Leave a Reply