Naija 2019 President Go Bi Yoruba Person-Prophet Onyekachukwu Okolie

The G.O for Living Abundance (Mount Zion) Prophetic and Deliverance Ministry, Prophet Onyekachukwu Okolie wey don prophesied for 2015 say before-before president For Naija Goodluck Jonathan go commot from office, don claim say God don reveal the person wey go bi the next president for 2019 to him and he go bi Yoruba man.

Im yarn dis tori for interview with the Sun.

Make una read wetin im yarn: God has clearly revealed to me what will happen in 2019. President Muhammadu Buhari will complete his tenure, but will not run for the elections in 2019.

The Holy Spirit told me that the next president of Nigeria will come from Yoruba land. Note it down this day that I, Prophet OnyekachukwuOkoli, prophesied that a Yoruba man will emerge as the president of Nigeria in 2019.

 

Leave a Reply