Tiwa Savage and Don Jazzy Don Go Meet Jay Z For New York

 As i dey tallk to una now, Tiwa Savage and Don Jazzy dey New York.

Tori yarn say, dem go sign deal wey Tiwa get with Jay Z’s Roc Nation.

Leave a Reply