Untop 11bn Igbese AMCON Don Put Leg On Silverbird Galleria

As dem do for Jimoh Ibrahim, The Assets Management Company of Nigeria (AMCON) don put leg too for Silverbird Galleria.

Na Federal High Court wey dey Lagos, give AMCON permit to put leg and block all the companies wey Ben Murray-Bruce and im business partners get as dem refuse to return the N11bn gbese wey dem dey owe bank.

Leave a Reply