Make Una Check Out The Funny Way OAP, Toolz Don Yabbis Dino Melaye For Instagram

Popular jingo Naija On-Air Personality, Toolz, don yeye Naija senator, Dino Melaye For her social media.

After tori don waka about yesterday say som gun men dem do kidnap Naija Senator, Dino Melaye, and im later announce say he ‘escape’ the terrible attack wey many Naija People find the tori as fake so im fit no attend court sitting.

Naija OAP, Toolz, dey one of those people wey believe say im tori na fake.
For her Instagram, she share photo as she ask people wetin go come out from Dino Melaye fake kidnap

Make una read wetin im yarn

Leave a Reply