The Time Wey Civil Servants Dey Collect Special Bonus Don Waka Pass-Kemi Adeosun

Una remember the time wey finance workers dem protest say make Oga Minister for Finance, Kemi Adeosun, comot her sit, untop money wey she dey owe dem.

She come yarn say
The promises wey she yarn before she become minster no bi for mouth say na real,  but civil servants dem, no go dey collect special bonuses  again because that time wen dem dey collect don expire.

Leave a Reply