Traditional Council For Benin, Don Throw Warning, Say Make People No Cook With Fire For June 5th

Benin Traditional Council Mr. Frank Irabor, don yarn say, as late Oba of Benin, Oba Erediauwa dey waka im last joni to yonda, the tradition for Benin don forbid make people wey dey live for there cook with fire for the continuation of the 15 days funeral rites.

The tradition say to bi fore warn, na im bi fore harm, e mean to say, tradition na tradition, so bi warn o,  else fire go burn you o!

Remember, stove na fire,  gas na fire,  firewood na fire,  even sef solar na fire.

Dis come mean say all of una must to go on fasting on that day.

Leave a Reply