Wetin Bi The Value Of Una Song For Our Society –  Foluke Daramola Don Yabbis Davido, Olamide, Others Dem

Naija actress, Foluke Daramola don come out to support the Nigeria Broadcasting Commission untop the song wey tori yarn say dem ban.

 

 

Leave a Reply