Thief Thief People Dem Don Steal $11million Jewelry From Kim Kardashian Hand

Tori yarn say two thief thief people dem wey wear mask nd com dress like police officer, attack Kim Kardashian with gun and rob her for discreet luxury residence wey dey Paris on Monday around 2 to 4 am..

Dem yarn say the men dem steal jewellery box wey bi €6 million ($6.7 million) and ring wey bi €4 million ($4.5 million

Leave a Reply