Muhammad Ali Don Go Meet Baba God

Popular jingo , boxer Muhammad Ali, 74 wey i tell una say dem rush go  hospital outside Phoenix, Arizona, as him suffer Parkinson’s disease,READ AM HERE don kpeme on Friday.

I Pray make him soul rest well with baba God….

Leave a Reply