Toyin Lawani Yabbis Her Fans Untop Her Pikin ‘Prom’

Naija popular jingo fashion designer, Toyin Lawani  no waste time at all-at all, as she yabbis two people wey comentry for her Instagram.

 The matta na because she share photo of her daughter Tiannah as she dress dey go prom.

Mi no come know wetin concern dem o, as dey yarn say Toyin’s pikin still dey young to dey go ‘Prom’ but Toyin not let dem land before she com sama dem

Leave a Reply