Make Una Stop To Dey Use EFCC Intimidate Fayose-Ekiti State National Assembly Caucus Dey Yarn FG

Members of the National Assembly caucus dem,  for the Senate and House of Representatives from Ekiti State don yarn Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), make dem open their eyes as Federal government dey use dem to dey intimidate  Governor Ayodele Fayose.

The caucus wey no put hand for the Fayose account wey dem freeze, yarn say Fayose na sitting governor so dem no get right.

Leave a Reply