I No Dey Run For President In 2020, But I Go Continue To Talk My Own About Politics  – Hillary Clinton

Hillary Clinton don declare say  she no dey run for president in 2020 but she go continue to talk out about politics.

Make Una read wetin im yarn ,

“I’m not going anywhere. I’m not running, but I’m going to keep on working and speaking and standing up for what I believe. I want to be sure that people understand I’m going to keep speaking out. I’m not going anywhere”

Leave a Reply