See As Policeman Assault Me For Victoria Island’ – Actress Elma Godwin

Popular jingo TV Host, wey also bi actress Elma Godwin, share us tori of one yama-yama wey one policeman for Ligali Ayorinde, VI Lagos do to her.


She say the police yarn say im go beat her with belt and even push her against her moto.
See wetin she write:

 
Nawa o! This na serious matta as Banky W sef  confirm am say, na same police man wey don assault him & Lynxxx too before.

Leave a Reply