Omotola Jalade Call One Person For Twitter “Ode”, Make Una See Why!

Omotola wey na jeje she sidon post for her Twitter yesterday say she go bi Internet judge for one music talent show, The Voice.

One twitter user wey i no know wetin concern am with Omotola post, com yab Omotola say, she no sabi sing, say na why she no te too long for music career…

Na sharp-sharp Omotola reply am, and call the person ‘Ode’ join sef.

Leave a Reply