Gbege O! Dem Don Declare Retired IGP, Solomon Arase‘Wanted’

Chai! Wetin we go call dis one now, as e never reach 2days wey Inspector-General of Police (IGP), Solomon Arase, retire, Indigenous People of Biafra (IPOB), don dey find am.

Tori yarn say,the oga dem of IPOB, don tell all im people wey dey all over the world  make dem on their tourch light, put eye for ground,  find Arase, so dat he no fit run away because dem wan arrest am, as im get hand for the death of 1,000 pro-Biafra agitators wey Kakutu between July, 2015 and May 30, 2016.

Leave a Reply