Simi 60 Year Old Mama Don Marry Today

Ogbonge popular jingo Naija singer Simisola Bolatito Ogunleye wey una sabi am as “Simi” do chief bridesmaid today for her 60-year old mama wey dey do im wedding today for Pastor Sam Adeyemi church, Daystar Christian Centre .

 

Congratulobia to her!

Leave a Reply