See As Fans Dem Yawa Soundcity Presenter , Pearl Cardy Untop Car Key Matta

Naija people choi!!!!  Dem no dey see make dem keep quite, naso talk talk.


Naso dem yabbis Pearl,  say she dey use her car key denge-pose and do yanga for club.

 Na this photo cause the whole Kata-Kata.
For the photo,  na she and Wizkid dey together, and as she denge-pose for the photo, her car key dey join.

Weda she do am purposely, make una knw say she get car na only God fit judge am.. Lol! 

But fans dem no gree free am, as dem give her  plenty yawa.
Some say she be mugu

She sha talk say no bi her car sha..

Leave a Reply