Those Wey Dey Celebrate APC Victory Dey Celebrate Criminal People  – PDP

Chairman of the Peoples Democratic Party (PDP), Uche Secondus don yarn say those wey dey celebrate the victory of the All Progressives Congress (APC) dey celebrate criminal people.


He yarn dis tori on Monday as im dey address party members dem for the caucus meeting in Abuja.

Leave a Reply