I No Go Reveal My Lover On Social Media Till We Marry – Actress, Iyabo Ojo

Iyabo Ojo, wey bi the Naija actress and filmmaker, don yarn say even though she get man for her life, she no go post anything about him on social media until dem marry

 

Make una yarn wetin Iyabo , wey bi one of the cast on the reality TV show ‘Real Housewives of Lagos’, yarn,

“I have someone in my life. We have been together for a while. He does not like social media. He is a very private person. I don’t think I want to celebrate anybody until I am getting married again. A fine girl like me must have a man.”

“People think I am difficult, wicked, hard, strict and rude. Everything negative is what people think I am. (However) I don’t take nonsense but I am a sweet person.”

 

Leave a Reply