‘No Bi Everything Bi Gra-Gra’ – Freeze Yarn Am Untop Skales And Im Manager’s Fraud Matta

For Tuesday, May 31, 2016, Baseline Records dem release one petition for im artist, Skales and im manager, Osagie Osarenkhoe, say dem fraud over 13million naira.

Tori too com yarn say, Skales and im manager, Osagie dey for police custody.
OAP Freeze wey sabi to dey talk talk com yarn us tori about wetin him tink for dem Skalez matta.

Leave a Reply