Chris Brown Don Tell All Him Haters Make Dem Shutup

Chris Brown,wey bi RnB/Pop singer don shut all him haters up, all dos wey dey call am ‘ghetto’ untop say him dey buy buy expensive  material items for im two-year-old daughter, Royalty.

Him com share photo of some new new designer shoes wey him buy for im pikin and com yarn dem say him go continue to spend and over spend sef untop her education, so make dem shut up.

Leave a Reply