Yemi Osinbajo Pikin, Kiki, Bi Wan Marry The Son Of Billionaire Businesswoman, Hajia Bola Shagaya, Seun

Tori don yarn say Kiki wey bi the the pikin of oga Vice President Yemi Osinbajo bi wan marry the pikin of billionaire businesswoman, Hajia Bola Shagaya, Seun.

Boss newspaper, don yarn say Kiki wey bi the CEO of Abuja-based beauty store, Glam d’Africa and Seun bin don dey do their lovey-lovey for a while.

There wedding go bi for March 15th-17th.

Congratulobia to the couples dem!

Leave a Reply